You are viewing a single comment's thread from:

RE: I'M A FOODIE, CUT THE ACT! πŸ˜€

in The Real Talk β€’ 9 months ago

Meeehn forget foodie or glutton, na the different delicacy de enter my eyes.

Woahhh, they're so mouth watering πŸ˜‹

Sort: Β 

Thank you..
And as dem dey enter your eye your long throat go make you wan chop all. At the end, e don land you for glutton camp. 🀣
!BBH

Hahahahah. Me wey dem de use cane force to eat.
I don't know how to eat o. I only love to cook.